Ayra Starr – Sability (Lyrics)

Sability (Lyrics) by Ayra Starr

Ayra Starr – Sability Lyrics
Sability (Lyrics) song by Ayra Starr

Mavin Records songstress and Nigerian female music sensation, Ayra Starr emerges with the lyrics of her new single labeled Sability.”

Ayra Starr – Sability (Lyrics)

London (London)

E n lę oh
Greet everybody for here oh
Padi jo shey shey pęlę oh
Mo ti so funwon tęlę oh
Belle oh
Deliver like I get belle oh
Dem say I dey go cele oh
Dem say I dey go cele oh

Espiritu Fortuna
I go make you jo dada
Shey you getty the power
Sweety passy amala ketu
Shinji Kagawa
Jesu kristi loba wa
Got them falling yakata
You know as e sabi girl dey do

Sabi oh, oh-oh (Come on, come on)
Sabi oh, oh-oh-oh-oh-oh-oh
Sabi oh, oh-oh (Come on, come on)
Sabi oh, oh-oh-oh-oh-oh-oh (Oya na)

Oni reason
Oni reason why dem dey call me oloyin
While you beefing, I’m still leading
Kill anything I no fit miss
You no go fit in my shoes
High fashion, Jimmy Choos
Wanna sip some gin and juice
Tomorrow will be okay

Espiritu Fortuna
I go make you jo dada
Shey you getty the power
Sweety passy amala ketu
Shinji Kagawa
Jesu kristi loba wa
Got them falling yakata
You know as e sabi girl dey do

Sabi oh, oh-oh (Come on, come oh)
Sabi oh, oh-oh-oh-oh-oh-oh
Sabi oh, oh-oh (Come on, come on)
Sabi oh, oh-oh-oh-oh-oh-oh (Oya na)

Espiritu Fortuna
I go make you jo dada
Shey you getty the power
Sweety passy amala ketu
Shinji Kagawa
Jesu kristi loba wa
Got them falling yakata
You know as e sabi girl dey do

 

MP3 DOWNLOAD

 


Follow Us


Do you find Xclusiveloaded useful? Click here to give us five stars rating!

More
 

Join the Discussion

Comments (9)
  1. Ella

    11 months ago

    I are a best dia🤗

    Reply

  2. l

    12 months ago

    Ayra Starr is killing my vibes

    Reply

    • Treasure

      9 months ago

      I love this song

      Reply

    • Beauty

      9 months ago

      She really is.

      Reply

  3. Abigail

    12 months ago

    D fame female musician wey sabi

    Reply

  4. Anonymous

    12 months ago

    I LIKE YOUR SHOW

    2
    1

    Reply

  5. Kaosara

    1 year ago

    I love dis song. Keep it on

    Reply

  6. Aliyaht

    1 year ago

    U too sabi dat y u re my fav

    Reply

  7. Ayra strra

    1 year ago

    I love you Ayra strra

    2
    1

    Reply

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *