Didi – Give me Love ft. Reekado Banks

Didi – Give me Love ft. Reekado Banks

Didi and Reekado Banks present their hit single, ‘Give me Love’.

Nigerian talented singer Didi has released a new song titled “Give Me Love” featuring Reekado Banks.

Enjoy the music video!

Give Me Love Lyrics:

To all my babes and my darling
Ah reeki baby o.
Didi on this sing o
Yiba yiba debe
Gospel on the beat
Baby gimme something, wey sweet pass your love. o
Any kind of touch o
Make me wan do some more
Baby gimme sugar elele e
Omo to dun bi oyin, me sef I be hungryman
Gimme something chop o
Lele
…gimme gimme love o
Any kind of eh(gimme love o)
Eh ehe
The kinda body you get na wahala
O ooo the kinda body wey make man dey manya
Eh ooo… baby your body oyibitunaya o ooo
(Awww o)
Your body


Follow Us


Do you find Xclusiveloaded useful? Click here to give us five stars rating!

 

Join the Discussion

No one has commented yet. Be the first!

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *