Joeboy – Count Me Out

Count Me Out by Joeboy

Joeboy – Better Thing

Nigerian singer, songwriter, and emPawa Africa artiste, Joeboy raves our speakers with a new hot single titled, “Count Me Out“.

The song was taken off his recently released album collection titled,Somewhere Between Beauty & Magic which consists of 14 solid tracks.

Listen to the audio:

DOWNLOAD MP3

Joeboy Count Me Out Lyrics

I know sey you dey think say me I no fit
You think sey me I no reach
But I see say you no notice
But I stand fit
Dem go talk
Dem fit to yarn all they wanna say
But I no send the nonsense
I’m too blessed
God dey my side so you can’t stress meAs I reach here e be like magic
I know you don’t understand it ye
I drop hit
I drop smash hit
And na so e go dey
I’m never stopping yeAs I reach here e be like magic
I know you don’t understand it ye
I drop hit
I drop smash hit
And na so e go dey
I’m never stopping ye

Now you see me ‘pon your television
Everything I do na their motivation
Good vibes and celebration
Keep it moving with determination
So ke ma lo wa o
Shine bright you can see from afar o
You can’t hold me down mo ma ja o
Mo ma ja o ja o ja o

Sey you no fit count me out
So you no fit count me out
Just because I no dey shout doesn’t mean I don’t know what I am about ye
No fit count me out
Motherfucker no fit count me out
‘Cause I no dey shout doesn’t mean I don’t know what I am about o na


Follow Us


Do you find Xclusiveloaded useful? Click here to give us five stars rating!

More
 

Join the Discussion

Comments (3)
  1. Mickey

    2 years ago

    Nice

    Reply

  2. Kelvin

    2 years ago

    Am not a robot

    Reply

  3. Godwin Edward

    3 years ago

    Awesome.

    Reply

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *