[Lyrics] Rudeboy – Double Double ft. Phyno x Olamide

Rudeboy – Double Double ft. Phyno x Olamide Lyrics

(Chorus)
Ehn Yeah
Onye Egwu Nu
If I No Marry You
Na E Be Say I Dey Craze
Go Tell Your Mother
Tell Your Father
Make We Relate
Money Go Fall On You
Blessings Dey On The Way
Any Man Wey Put Asunder
Omo Na Thunder

Ah Yeah
Fire Fire
Chase Them All Away
Any Man Wey Put Asunder
Fire Fire
Chase Them All Away
Everything Na Double Double

(Verse 1) Rude Boy
See I Get Assurance
You Get In Dollars
Anything For You
My Account E Balance
See I Get This Mission
Transmission Vision
And If You Tell The Police Oh
Them Go See Confusion

(Chorus)
If I No Marry You
Na Im Be Say I Dey Craze
Tell Your Mother
Tell Your Father
Make We Relate
Money Go Fall On You
Blessings Dey On The Way
Any Man Wey Put Asunder
Omo Na Thunder
Ah Yeah
Fire Fire
Chase Them All Away
Any Man Wey Put Asunder
Fire Fire
Chase Them All Away
Everything Na Double Double

(Verse 2) Phyno
My Ube Oyibo
My Avacado
I Dey Pray Yibe
When Something Go Carry You
Come My Way
(Omankwe)
Ka Anyi Jee Tuo Ludo
Na Obodo Oyibo
Maka Nnwee Gi One On One
Na Samankwe (Samankwe)
See You Will Never Forget Oh
Ah Ah Ah
Ma Nkporu Gi Cassete Oh
Ah Ah Ah
Ask Your Bestie Janet O Baby O
Ah Ah Ah
Otu Osi Gaa Na Mess O

(Chorus)
If I No Marry You
Na Im Be Say I Dey Craze
Tell Your Mother
Tell Your Father
Make We Relate
Money Go Fall On You
Blessings Dey On The Way
Any Man Wey Put Asunder
Omo Na Thunder
Ah Yeah
Fire Fire
Chase Them All Away
Any Man Wey Put Asunder
Fire Fire
Chase Them All Away
Everything Na Double Double

(Verse 2) Olamide
Fa Mi Mo
Fa Mi Mo Ra Baby Oh
You Belong
You Over Form
If You Go
Them Be Tell Mo Ti Roko
If You Leave
Them Be Tell Mo Ti Daro
If You Give Me Love
I No Go Give Another Laye
If You Give Me Kiss
I No Go Give Another Rara
If You Love Me Tata
I No Go Tata Another Laye
If You Let Me Mekwo
I No Go Mekwu Another Rara
If You Give Me Love
I No Go Let Your Heart Shatter
If You Give Me Love
I No Go Let Our Home Scatter
If You Give Me Love Baby
Wa Ma Ga Go Ga Ja
If You Give Me Love
I Fit Gucci Ati Prada

(Chorus)
If I No Marry You
Na Im Be Say I Dey Craze
Tell Your Mother
Tell Your Father
Make We Relate
Money Go Fall On You
Blessings Dey On The Way
Any Man Wey Put Asunder
Omo Na Thunder
Ah Yeah
Fire Fire
Chase Them All Away
Any Man Wey Put Asunder
Fire Fire
Chase Them All Away
Everything Na Double Double
Nwannem Neje Neje Nejenu Oh
Onyeoma Chotara Nwanyi Oma
Agabago Nu Oh
Uh Uh Uh Uh
O Ka Anyi Si Eme


Follow Us


Do you find Xclusiveloaded useful? Click here to give us five stars rating!

 

Join the Discussion

No one has commented yet. Be the first!

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *