Nollywood actress, Iyabo Ojo tackles critics alleging that her daughter is dating Kizz Daniel

PhotoGrid Plus 1652876438526

Nollywood veteran actress, Iyabo Ojo has reacted to the rumour speculating that her daughter, Priscilla is dating the Afrobeat Maestro, Kizz Daniel.

This became heated after the popular Nigerian blogging platform, Gistlover clarified that Kizz Daniel is not dating Prissy as assumed by many.

20220518 131743

You may also like: I am your father- Nigerian crossdresser Bob Risky confronts Gistlover

In their words, they said:

“Hello tueh tueh ??I guess this person Dey new on our page, Akoi new student ????if she don tey she go know say we no send anybody papa, as Tonto Dey repost for us reach if she do anyhow she go see anyhow, as I Dey call iyabo my wife reach when her matter with Dino reach?”

“I no post ?? Now this is it, you see all these small small blogs, low budget GLB ??if them post and you see their gossip una begin Dey para say I no post am, make I post wetin I no know about ??? Secondly Kizz no be Davido or Wizkid wey Dey open him affair waaaaa ontop Instagram, before una see him baby mama una know wetin una eyes see Na ???”

“So Kizz and iyabo pikin wey Dey purposely post location to spark reactions for their music and tour promotion, una Dey give them free advert ??Kizz that we all know won’t be knacking iyabo pikin and still flaunt her in the page ??, so saying I am bias about it, far from it.”

“Her mama sef Dey collect if she f#ck up, how much more pikin?? Na lie me I hate sha?‍♂️?‍♂️?‍♂️ if Na true them Dey knack, in no time I go find out, my hand Go touch them, but for now, NO!!! If na another venue now and not Kizz, hen hen, the person wey Dey enter Prisy Na Dubai boy, make una no send me fake gist again . I come in peace”

Reacting to this, Iyabo Ojo rained curses on the person who provided the wrong information.

She wrote:

“????‍♀️?‍♀️?‍♀️?‍♀️?‍♀️?‍♀️?‍♀️Whoever wrote & sent this post oni fi owo yen se owun re re mo….. ogun i la ra lo ma ba ti e je……..shonponu lo mo pa e wo ati iyalaya e pelu baba nla baba e danu, ogun la fi e je re we, gbogbo awon ti won ba fe gbe ogun ti awon omo temi, Iyabo Ojo …………………….. e ma so fo e mi danu, ase gun …. ? e kere si number wa ….. elo po si wa eti po to”

However, Nigerians are still not convinced following several clips of evidences displayed online showing off moments the two bonded for an alleged affair.

Watch video below;


Follow Us


Do you find Xclusiveloaded useful? Click here to give us five stars rating!

 

Join the Discussion

Comments (1)
  1. Emmanuel chiamaka

    2 years ago

    Wow

    Reply

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *