Peruzzi – Somebody Baby Ft. Davido

Somebody Baby by Peruzzi & Davido

Peruzi Somebody Baby Ft Davido
“Somebody Baby” song by Peruzzi and Davido

DMW vibes machine, Peruzzi teams up with his label boss, Davido on a new impressive single titled, “Somebody Baby“.

The new song was produced by serial hit-maker, Fresh VDM and it will be part of Peruzzi’s second studio album “Rum & Boogie“.

Listen and share your thoughts below:

DOWNLOAD MP3

Somebody Baby by Peruzzi & Davido Lyrics

[Intro]
It’s Runway
Xbusta
Pre bang bang
There is a man for every woman
It’s Blaise on the beat baby

[Chorus – Peruzzi]
I be somebody pikin
Somebody baby
I be somebody boyfriend o
Somebody crush
I be somebody pikin
Somebody baby
I be somebody boyfriend o
Somebody crush

Eh eh eh
I belong to somebody
Eh eh eh
I belong to somebody
Eh eh eh
Like you belong to somebody
Eh eh eh
Just Like you belong to somebody

[Verse 1 – Xbusta]
Somebody first
I be somebody best
I be somebody heart wey dey do kpikpikpi for somebody chest
I be somebody ex
I be somebody next
Baby no go let somebody vex

[Bridge]
O feshe lu
Ayakata
I like your body o
O feshe woh
Ayakata

[Chorus – Peruzzi]
I be somebody pikin
Somebody baby
I be somebody boyfriend o
Somebody crush
I be somebody pikin
Somebody baby
I be somebody boyfriend o
Somebody crush

Eh eh eh
I belong to somebody
Eh eh eh
I belong to somebody
Eh eh eh
Like you belong to somebody
Eh eh eh
Just Like you belong to somebody

[Verse 2 – Xbusta]
Oya kill a mad man, you go know say em get person
Abi you no dey fear person
Mind the way you dey near person
Show people love as boss wey you be
Mr. Ekeson
No man is a Island, e mean say people get me
If you reject me, people go accept me
No judge time with somebody watch
You no dey feel me but I be somebody crush

[Bridge]
O feshe lu
Ayakata
I like your body o
O feshe woh
Ayakata

[Chorus – Peruzzi]
I be somebody pikin
Somebody baby
I be somebody boyfriend o
Somebody crush
I be somebody pikin
Somebody baby
I be somebody boyfriend o
Somebody crush

Eh eh eh
I belong to somebody
Eh eh eh
I belong to somebody
Eh eh eh
Like you belong to somebody
Eh eh eh
Just Like you belong to somebody


Follow Us


Do you find Xclusiveloaded useful? Click here to give us five stars rating!

 

Join the Discussion

Comments (1)
  1. Hilary Clinton

    3 years ago

    I want to say a Blue fish ?

    Reply

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *