Runtown – If E Happen For Lagos Lyrics

Runtown If E Happen For Lagos Art

If you no know big man, you never know person, you no go shine your eyes, you no go see something

You never party for eko, omo you never do nothing, government na yawa, dem no dey do nothing

(Verse 1)
Naso dem waka, waka, waka, everybody searching for the answer
The matter, matter, matter, if you ask me, who I go ask am
Omo wetin dey pa pa pa, governor talk say na federal
The same reason why the rich is getting richer na the reason weh poor man still dey japa

(Chorus)
If e happen for Lagos, make e dey inside Lagos and as e happen for Lagos, make e dey inside Lagos

(Post-Chorus)

(Verse 2)
Gats keep am on a low, eyes on my money, gats keep am on a low
Gidi gidi gada gada no dey win fight, so we bring the fire brother, me I can’t shout
Shey cos you see me in a Bentley, you want to friend me just to end me
Shey na my fault say God bless me

(Pre-Chorus)
Naso dem waka, waka, waka, everybody searching for the answer
The matter, matter, matter, if you ask me, who I go ask am
Omo wetin dey pa pa pa, governor talk say na federal
The same reason why the rich is getting richer na the reason weh poor man still dey japa

(Chorus)
If e happen for Lagos, make e dey inside Lagos and as e happen for Lagos, make e dey inside Lagos

(Post-Chorus)
If you no know big man, you never know person, you no go shine your eyes, you no go see something
You never party for eko, omo you never do nothing, government na yawa, dem no dey do nothing

Follow Us

Do you find Xclusiveloaded useful? Click here to give us five stars rating!

More
 
Join the Discussion

No one has commented yet. Be the first!

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *