Tekno – Agege Ft. Zlatan (Lyrics)

Agege Lyrics

Agege by Tekno & Zlatan Mp3 Download

[Intro]

Okay you think we are playing here
No ja No rest everyone of you
Phantom
Ibile Ayii

[Chorus]

Agege Agege Agege Agege
Agege Okay Agege
Agege I like a girl
Kapaichumarichopaco
Agege you dey hear me

[Verse 1]

I like a girl with expensive taste
I get money to waste
Gone are the days wey tonto dike dey frown her face
She do longbo longbo
She dey draw like ogbono
If she give me ogbon ro ro i go
Rob am for poto poto
Okay now am a fisherman are you a fish?
Girl i hunger hunger o i want to eat kuonbe
Say you dey sell burger how much is it
Let me cross your border even your bridge

[Hook]

Joromi eh joromi se iwo fe lowo sa
Borrow me o eh borrow me olo nse lagba lagba loju elegba
Joromi eh bolomi wonma degba bo e
Goromi o eh oya goromi wa mo

[Verse 2]

Eh je won mo
Won fe bawa joko
Kan le ni awon mo yan
Won fe fiwa gba star
Won tu ja ju won lawon sa
Won ja nitori wa
Olohun ma je ki won para won
Igo ati ada re jesu olohun ma je kin wo sara won

[Chorus]

Agege Agege Agege Agege
Agege Agege Agege Agege
Agege I like a girl
Ibile Agege KApaichumarichopaco

[Verse 3]

Jeonmo south african girl with big big bum
They like to make badman ding ding dong
Follow me come and sing sing song
Kama *
Ibile everythingfor this life na vanity
If i get money i go buy anything
Face anything, do anything enter any country
Fuck anything
Tanzanian girls with big big yansh
Dey like to roll am one calabash
Dey no dey see me and wizzy’s pack
Dey like all the men with big big cash
Na me dey collect their wives with our zanku
Rap yi oda mi loju you dont know me
Emi ni mr zanku to end shaku shaku

[Hook]

Joromi eh joromi se iwo fe lowo sa
Borrow me o eh borrow me olo nse lagba lagba loju elegba
Joromi eh bolomi wonma degba bo e
Goromi o eh oya goromi wa mo

[Outro]

Agege Agege Agege Agege
Agege Agege Agege Agege
Agege I like a girl
Ibile Agege KApaichumarichopaco
Joromi eh joromi se iwo fe lowo sa
Borrow me o eh borrow me olo nse lagba lagba loju elegba
Joromi eh bolomi wonma degba bo e
Goromi o eh oya goromi wa mo

Listen to the audio:


Follow Us


Do you find Xclusiveloaded useful? Click here to give us five stars rating!

 

Join the Discussion

Comments (1)
  1. Anonymous

    5 years ago

    BROTHER SHAGI VS ZLANTAN

    Reply

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *