Boy Spyce – Folake (Lyrics)

Folake (Lyrics) by Boy Spyce

Boy Spyce – Folake Lyrics
Folake (Lyrics) song by Boy Spyce

Mavin Records singer-songwriter, Boy Spyce, brings forth the lyrics to his new sizzling single labeled Folake.”

Boy Spyce – Folake (Lyrics)

[Intro]
Cinemato
Snap mi fine cinemato
Illuminate
Nile, Niger, Senegal, Congo
Scatter my dada, Medulla bololo
I go suck your ponmo
Make you do nono

[Chorus]
Folake don pompous
She don dey drive Brabus, so
She no dey talk to us again
She no dey come campus again
Dem say she go do runs
And her hippopo don tamus
And her kinni dey cause virus, ewee
They just dey talk jargons
‘Cause na she wey dey make my heart beat
Parara rara rara rara
Na she make my heart beat
Parara rara rara rara
Na she make my hеart beat
Parara rara rara rara
Na she make my hеart beat
Parara rara rara rara

[Verse]
Automatic
You’re romantic
Aromatic
Acrobatic
Problematic
Come drive in my 4matic
Be like magic
Diplomatic
Cinematic
Golibe shey you know say
You and I will live as one
So make you no dey do as askor
She burst my opolo
I don dey soko 

[Chorus]
Folake don pompous
She don dey drive Brabus, so
She no dey talk to us again
She no dey come campus again
Dem say she go do runs
And her hippopo don tamus
And her kinni dey cause virus, ewee
They just dey talk jargons
‘Cause na she wey dey make my heart beat

Parara rara rara rara
Na she make my heart beat
Parara rara rara rara
Na she make my heart beat
Parara rara rara rara
Na she make my heart beat
Parara rara rara rara
[Bridge]
Iwo nikan ni mo fę fę
Iwo nikan ni mo fę fę
Mi o le ta ę bi tętę
Mi o le ta ę bi tętę 

[Outro]
Nile, Niger, Senegal, Congo
Scatter my dada, Medulla bololo
I go suck your ponmo
Make you do nono
Baby you go rogo
Illuminate
Snap mi fine cinemato

 

Boy Spyce – Folake MP3 DOWNLOAD

 


Follow Us


Do you find Xclusiveloaded useful? Click here to give us five stars rating!

More
 

Join the Discussion

Comments (15)
  1. Anonymous

    10 months ago

    I lv music and dis particular one is so interesting to me, keep it up

    1
    1

    Reply

  2. Ridex Dc

    11 months ago

    I swear this song gives joy to me

    Reply

  3. Favour

    11 months ago

    I really love music

    Reply

  4. Angel gold

    11 months ago

    Wow this is great

    Reply

  5. Anonymous

    12 months ago

    Greatly pure

    Reply

  6. Mimi

    1 year ago

    This ur song is a burning fire I really swear it is so perfect it is intresting.

    Reply

    • Anonymous

      1 year ago

      Michael

      Reply

  7. Angel

    1 year ago

    Boy spyce u try well well make god continou to bless u and your hand work. AMEN ¤¤¤¤¤

    0
    2

    Reply

  8. Anonymous

    1 year ago

    Wow

    Reply

  9. Anonymous

    1 year ago

    Purfect

    Reply

  10. Ogar Emmanuel

    1 year ago

    The song is so nice 👍 keep the fire burning My Guy

    Reply

  11. Dizzy

    1 year ago

    This song dey give me joy i swear

    2
    1

    Reply

  12. Samedi

    1 year ago

    Great song

    4
    1

    Reply

  13. Anonymous

    1 year ago

    Y my to t need by t andy na my n my love to tryewo t my my m ydy name Ann my love Ann Ann yy GG my YY c. YY Y 6 y gyh5f GG yy GG YYto gY YG boo

    3
    0

    Reply

  14. Oluwafemi Benjamin

    1 year ago

    This music mad guy he no Dey for life abeg

    4
    2

    Reply

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *