Dremo – PESIN Ft. Jerry Shaffer & DJ YK Mule (Lyrics)

PESIN (Lyrics) by Dremo Ft. Jerry Shaffer & DJ YK Mule

Dremo – PESIN Ft. Jerry Shaffer & DJ YK Mule (Lyrics)
PESIN (Lyrics) song by Dremo Ft. Jerry Shaffer & DJ YK Mule

DMW signee Dremo is a versatile Nigerian rapper, singer and songwriter who just delivered the official lyrics of his top-charting track called PESIN.”

In this masterpiece record, he enlisted the incredible musical qualities of Jerry Shaffer, a very skilled music sensation alongside a top-notch Nigerian disc jockey and serial hit maker, DJ YK Mule.

Dremo – PESIN Ft. Jerry Shaffer & DJ YK Mule (Lyrics)
Eba wa’mo to le shedibalabala
Eba wa’mo to le shedi gbangba (shey you dey hear)
Mo need omo to le shedibalabala
Eba wa’mo to le shedi gbangba
Shedibalabala
Shedibolobolo
Shedifalafolo
Shedi gbangba
Shedibalabala
Shedibolobolo
Shedifalafolo
Shedi gbangba

I never see nobody wey dey ball pass us
Inside club e don dey turn versus
When the bottles dey come na there you go find us (find us)
Fine girls, na hin dey beside us
Anu, Dami, Ogechi, Doyin
Azul, Casami, 42 izz going (shey you dey hear)
When I’m drunk I like to dey catch fun
I’m handsome I want a five-some

Help me tell person (person) (person)
Help me tell person (person) (person)
Tell person (person) (person)
To tell person
Nah enjoyment I like
I no kill person (person) (person)
I no kill person (person) (person)
Help me tell person (person) (person)
To tell person
Say nah woman I like I no kill person

Eba wa’mo to le shedibalabala (shedibalabala)
Eba wa’mo to le shedi gbangba (shedibalabala)
Mo need omo to le shedibalabala (shedibalabala)
Eba wa’mo to le shedi gbangba (shedibalabala)
Shedibalabala
Shedibolobolo (shedibalabala)
Shedifalafolo
Shedi gbangba (shedibalabala)
Shedibalabala
Shedibolobolo (shedibalabala)
Shedifalafolo
Shedi gbangba (shedibalabala)

Omo yi fun fact
I can’t front I love back
She dey another table but I want her contact
Oneil I don shaq
Mo ti moti yo (mo ti moti yo)
Leg is shaking
Philomina banana come and take it
Follow me na
She cum all over my bedsheet
If she need bread I’m the bakery
Mo ti moti yo (mo ti moti yo)
Leg is shaking
Philomina banana come and take it
Follow me na
She cum all over my bedsheet
If she need bread I’m the bakery

 

DOWNLOAD MP3


Follow Us


Do you find Xclusiveloaded useful? Click here to give us five stars rating!

 

Join the Discussion

No one has commented yet. Be the first!

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *