This website has been deprecated and will be close soon, check our new version!
This website has been deprecated and will be close soon, check our new version!

Fireboy DML – Yawa (Lyrics)

Yawa (Lyrics) by Fireboy DML

Fireboy DML – Yawa
Yawa song by Fireboy DML

Fireboy DML is a prominent Nigerian singer-songwriter and YBNL act who just unleashed the official lyrics of his already dropped composition dubbed “Yawa.”

          Fireboy DML – Yawa (Lyrics)

Man on a mission
I see no competition
And I mind my business
God is my witness
They don’t see my vision
Omo ologo jeje mi mo n lo oh
One in a million

Wetin dem talk say I do now?
Yawa dey oh
Yawa dey oh
Yawa dey oh
Ojojumo lo n soro mi

Je kan ma nue nue nue
Yawa dey oh
Yawa dey oh
Yawa dey oh
Ojojumo lo n soro mi
Je kan ma nue nue nue
Kilotunde kilotunde
Ki le tun fe, ki ni mo se?
I dey jejely go my way
But dem say, dem say
Kilowade kilowade
Kiletunfe kini mo se?
I dey jejely go my way
Anything, anything I say

Dem say
Yawa dey oh
Yawa dey oh
Yawa dey oh
Ojojumo lo n soro mi
Je kan ma nue nue nue
Yawa dey oh
Yawa dey oh
Yawa dey oh
Ojojumo lo n soro mi

Je kan ma nue nue nue
Je kan ma so lo
I no fit dull, I no kill person oh
Mi o n s’omo isolo
I be sure boy
I no thief person own
Enter my convoy
We dey burn up
I don dey smoke igbo
One bang tun ti roll up
Mo ti jogor
I no see person ohhh

Don’t give a fuck anything you talk
I did more than enough, I’ve been on the block
I’ve been giving it all on the dance floor
24/7 ’round the clock and I swear to God (ou)
Awon temi wan gbomigan
365 days we de burn it up
Life on the road always on the go
We de cho! De rigimarol
Omo
Kilotunde kilotunde
Ki le tun fe, ki ni mo se?
I dey jejely go my way
But dem say, dem say
Kilowade kilowade
Kiletunfe kini mo se?
I dey jejely go my way
Anything, anything I say
Dem say

Yawa dey oh
Yawa dey oh
Yawa dey oh
Ojojumo lo n soro mi
Je kan ma nue nue nue
Yawa dey oh
Yawa dey oh
Yawa dey oh
Ojojumo lo n soro mi
Je kan ma nue nue nue

Yawa dey oh
Yawa dey oh
Yawa dey oh
Yawa dey oh
Yawa dey oh
Yawa dey oh
Ojojumo lo n soro mi
Je kan ma nue nue nue


Follow Us


Do you find Xclusiveloaded useful? Click here to give us five stars rating!

 

Join the Discussion

No one has commented yet. Be the first!

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *