This website has been deprecated and will be close soon, check our new version!
This website has been deprecated and will be close soon, check our new version!

Khaid – Anabella (Lyrics)

Anabella (Lyrics) by Khaid

Khaid – Anabella
Anabella song by Khaid

Neville Records act, Khaid is a phenomenal Nigerian music sensation and songwriter who just unveiled the official lyrics of his thrilling track “Anabella.”

             Khaid – Anabella (Lyrics)

Oh oh
If I ever hurt you girl I’m sorry
(Girl I’m sorry)
Oh my baby no go leave me follow zaddy
(Follow zaddy)
My Anabella say na only you dey turn me on
But I no send
carry my money make we go faji

{Chorus}
Baby Wetin sup o
Touch my weaking point o
Make dem throw me punch o
Say me I go take insult o

Leave them make them talk oo
Make them talk rumors oo
Make them throw me punch
Say me I go take insult oo

{Verse 2}
Baby make you no do gawu
Oya take anything wey you want
I be talk and do
Money too long e get part two
I know say you dey feel me
So no go dey mezebu
Girl you dey reason me one kind
And e dey pain me o
(And e dey pain me o)
And if na cash wey
You want I go waybill oo

Girl if you ever fall my hand
That change go pain me ooo
(say e go change me)
If I go ever love you na maybe ooo
(But shey you know say)
If I ever hurt you girl I’m sorry
(Girl I’m sorry)

Oh my baby no go leave me follow zaddy
(Follow zaddy)
My Anabella say na only you dey turn me on
But I no send
carry my money make we go faji

{Chorus}
Baby Wetin sup o
Touch my weaking point o
Make dem throw me punch o
Say me I go take insult o

Leave them make them talk oo
Make them talk rumors oo
Make them throw me punch
Say me I go take insult oo


Follow Us


Do you find Xclusiveloaded useful? Click here to give us five stars rating!

More
 

Join the Discussion

Comments (25)
  1. Favour

    4 months ago

    Very nice

    Reply

  2. Oluwadarasimi

    7 months ago

    So lovely i love it

    Reply

  3. Mary

    7 months ago

    Mad oooo

    Reply

  4. Mary

    7 months ago

    So sweet

    Reply

  5. Regina bassey

    7 months ago

    I love your music because he make me fill so brightly and lovely thanks. But i pray make God give you long life and prosperity in Jesus name i pray Amen.

    Reply

  6. emmanuel

    7 months ago

    khaid is so talented the music the give me vibez

    Reply

  7. Young Obey

    8 months ago

    I love d music so much 🥰🥰

    Reply

    • emmanuel

      7 months ago

      my guy not only you, i even love it pass you

      Reply

  8. Mily chaze

    8 months ago

    🔥🔥 khaid on fire

    Reply

  9. Anonymous

    8 months ago

    the track bam

    Reply

  10. Norz x john

    8 months ago

    Good music u try wel wel

    Reply

  11. Rambong angel

    8 months ago

    My favorite song,khaid u 2much.kudos.keep it up!!

    Reply

  12. Rambong angel

    8 months ago

    My favorite khaid u 2much

    Reply

  13. Anonymous

    8 months ago

    I love it oo

    Reply

  14. Ibeabuchi chinatu favour

    8 months ago

    I really love this music, i swear

    Reply

  15. Mhiz kemzy

    9 months ago

    Intresting

    Reply

  16. Pretty

    9 months ago

    I love this song like mad

    Reply

  17. Silver mike

    9 months ago

    Cool

    Reply

  18. Abigail philip

    9 months ago

    Madly inlove with the song swears

    1
    0

    Reply

  19. Rose blink

    9 months ago

    Wow,i love it, it is cool

    Reply

    • Anonymous

      8 months ago

      Thank you for commenting on my song

      Reply

  20. mrym olatunji

    9 months ago

    It’s so romantic

    Reply

  21. Seraphine

    9 months ago

    I really like the music paa
    Keep it up

    Reply

  22. Rita

    9 months ago

    Love d music like damn

    Reply

  23. Grace

    9 months ago

    ᴵ ˡᵒᵛᵉ ᵗʰⁱˢ ᵐᵘˢⁱᶜ ˢᵒ ᵐᵘᶜʰ 😍😍😍😘😘

    Reply

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *