Shallipopi – Elon Musk (Remix) Ft. Zlatan & Fireboy DML (Lyrics)

Elon Musk (Remix) (Lyrics) by Shallipopi Ft. Zlatan & Fireboy DML

Shallipopi – Elon Musk (Remix) Ft. Zlatan & Fireboy DML (Lyrics)
Elon Musk (Remix) (Lyrics) by Shallipopi Ft. Zlatan & Fireboy DMLElon Musk (Remix) (Lyrics) song by Shallipopi Ft. Zlatan & Fireboy DML

A very skilled Nigerian music sensation, Shallipopi just released the official lyrics of his hit song titled Elon Musk (Remix),” featuring Zlatan and Fireboy DML.

Shallipopi – Elon Musk (Remix) Ft. Zlatan & Fireboy DML (Lyrics)

Intro
Wait they call me Shallipopi
Ibile!
All these my Southy boys,
Rands dey body
Dubai, Dirhams dey body
Yankee, Dollar-po dey body….

Verse 1: Shallipopi
Elon musk sef na Pluto boi
Ehh him na Tesla kid
Pulling up with a Tesla toy
Eh No BiTch boi
Say Nor go dey,
Funds dey lowkey nor go play
Shallipopi I work all day
Plutomania we fly all day

Inside that your Evian so
Another Evian Dey inside
Inside that your Evian
Another Evian Dey inside
Inside that your Evian so
Another Evian Dey inside
Inside that your Evian
Another Evian Dey inside

Chorus
All these Elon Musk boys
Para Dey body
(Dem dey vex)
BTC Dey body
(too much)
Money Dey body
All these Elon Musk boys
Para Dey body
BTC Dey body
Money sayyy sayyy

Verse 2: Fireboy
It’s the Remix of the Remix
(Elolo)
You know the Steez
(Elolo)
No cannabis
Your barka like Tesla, i gat the keys
(Elolo)
iStar, (Elolo)
I smoke, (Elolo)
I puff and pass (Elolo)
iLoud, (Elolo)
I choke i jogodo till i reach i-cloud
Abena please no dey doubt
E no be clout
My shekere no dey bounce
No go dey show
No dey proud
You don’t need to bow
Only when i want you down there
Bad girl say she wonna fuck to the anthem

Chorus
All these Elon Musk boys
Para Dey body
(Dem dey vex)
BTC Dey body
(too much)
Money Dey body
All these Elon Musk boys
Para Dey body
(ah dem dey vex)
BTC Dey body
Money sayyy sayyy

Verse 3: Zlatan
Ahh, Kuron’be!
Money too choke abeg
1 azul 12 people you no fit be my Cartels (for where)
Look at my squad you can tell
If you no see AP you go see R or Cartier

All these ones
Dem, this one’s
These ones when you see them make way
Evian dey
Maga dey
So therefore everyday na payday

I say no go put body if you no get mind
Unless your mind go dey
You wan chop life you no wan pay price
My guy na there you go dey

Kuron’be
All these my Southy boys
Rands dey body
Dubai, Dirhams dey body
Yankee, Dollar-po dey body

Elon Elon lon Lon Lon
Elon Lon
Elon lon Lon Lon
Elon Lon
Elon lon Lon Lon
Elon Lon
Shalli what? Shallipopi

Elon Lon Lon lon
Elon Lon
Elon Lon Lon lon
Elon Lon

How do I pay the funds
Send aza or send wallet
Payment received
Na he credit BTC
Now you don confirm Evian dey
Evian Dey
Now you don confirm Evian dey ehh
Go away, Evian dey ehhh

Evian dey? Evian Dey
Evian dey? Evian Dey

 

DOWNLOAD MP3


Follow Us


Do you find Xclusiveloaded useful? Click here to give us five stars rating!

 

Join the Discussion

Comments (1)
  1. Hairstyles

    10 months ago

    One thing I would really like to discuss is that weightloss program fast can be performed by the suitable diet and exercise. Your size not just affects appearance, but also the complete quality of life. Self-esteem, depressive disorders, health risks, plus physical capabilities are damaged in weight gain. It is possible to do everything right whilst still having a gain. If this happens, a problem may be the root cause. While a lot of food rather than enough body exercise are usually to blame, common medical conditions and widespread prescriptions might greatly add to size. Thanks a bunch for your post right here.

    Reply

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *